Rema Lyrics, Meaning & Videos

Rema Lyrics, Meaning & Videos

Charm
Rema Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴
(London)
(Another banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy


Overall Meaning

The lyrics to Rema's song Charm tell a story of a man trying to convince a woman to give him a chance and surrender to his charms. He asks her what is bothering her, telling her to come closer to him and get her body rocked. He boasts about how he has more money than her father and is willing to do anything for her. He asks her to drop her guard and allow him to love her. The chorus talks about his desire for her body and how he cannot resist her charms.


In the next verse, he complains about how she is playing hard to get and pretending not to be interested in him. He tells her that he has pounds for her and that she should not act like money is a problem. He asks her to be more flexible and to follow his lead. He ends the verse by instructing her to move her body in a certain way, so as to appeal to him.


Overall, the song is a catchy Afrobeats tune that revolves around a man trying to charm a woman into being with him. The lyrics are simple and repetitive, but the beat is infectious, making it a popular party song.


Line by Line Meaning

Come here, wetin dey worry you?
What's the matter? Why are you upset?


Bring body make I rock am, yeah, yeah
Let's dance together and have fun


I know you senior me
I know you're older than me


I get money pass your papa
I have more money than your dad


Wetin you want wey I no fit do for you?
What do you want that I can't do for you?


Why you wan dey buga wọn?
Why are you trying to act like you're better than me?


Shey you be Kizz Daniel ni?
Are you Kizz Daniel?


You better drop your body armor
You better stop acting tough


Soco, ah
Let's have fun and party


Sofry with this body
Move your body gently


Make we run am on a lowkey
Let's enjoy ourselves quietly


Baby, you know me
You know me well


E get as you go move wey I no go 'gree
You have a way of dancing that I don't agree with


Come make I drive your mh
Let me take you for a ride


Come make I drive this your jalopy
Let me drive your old car


Baby, allow me
Let me take care of you


Tip you off with alawi
Give you some money


See body o (see body, see body o)
Look at your body


Egba mi o (egba mi, egba mi o)
Help me


E dey burst my bololo
It's making my heart beat faster


Please help me o
Please assist me


Me I don jam wetin pass me o
I have encountered something I can't handle


You too dey form with this love of a thing baby, eh
You are pretending when it comes to love


Lend me, lend
Give me some money


I get pounds for you, you wan dey do like say eh
I have British pounds for you but you're acting like you don't care


Naira no dey end
I have an endless supply of Naira (Nigerian currency)


You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh
You're too rigid, acting like you can't dance


E no dey bend
You're not flexible


Oya follow my command baby do like I do
Follow my lead when we're dancing


Baby, front and back, gimme boom-baka-boom
Let's dance close together and move our bodies in a sexy way


Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Written by: Michael Hunter, Divine Ikubor

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

To comment on or correct specific content, highlight it
Elena Rostova
Author

Elena Rostova

Elena Rostova holds a Master's degree in Public Health Journalism. She covers groundbreaking medical research, holistic wellness trends, mental health awareness, and nutritional science.